Thursday, September 21, 2017

“Give men b’reast, if you call him baby but you don’t give him b’reast you are stup*d” – Nigerian lady rants (Watch video)

The hilarious video of a Nigerian lady advising Nigerian girls to be doro is a cheerful giver of brezz has surfaced and subsequently gone viral..
She said;



“Girls, girls why una life be like this, why una life bend like this, so this thing these two oranges wey God put for una chest free of charge wey una nor pay money for na una go dey stingy, You nor know say God put this thing for una chest tey dey feed men..
Una nor know say suck!ng of b’reast dey cure many things, e dey cure mouth odour, e dey cure mouth ulcer, e dey cure malaria, e dey evn cure typhoid..
And all of una wey dey call guys baby, baby kill you there, small message baby send me recharge card, baby give me money, any guy wey ypou nor dey give b’reast suck nor dey call am baby”..

No comments:

Post a Comment